When it comes to class, I be teacher
Chop this life, make e no chop you, my nigga
Half a million dollars, when I smile for the picture
That's why I don't put no ice in my liquor
Ogbẹni, igbẹ mi lọ n ko
Cause when we throw the money, we dey throw am bundle by bundle
Ogbẹni, igbẹ mi lọ n ko
Cause when we throw the money, we dey throw am bundle by bundle
Mo ka'wọ s'oke but I no see their hand
Mo ni ko jeun s'oke but I no see your hand
Higher, higher, eh, eh, make devil shake
How I go know say you dеy there if I no see your hand
Are you jonzing?
Arе you jonzing?
I chop akara where moi-moi no dey
As long as e full my belle me I'm okay
Vanity, everything na vanity
Bundle, bundle
Bundle by bundle
Bundle, bundle, bundle
Bundle by bundle
Lion no dey humble for jungle
Me I just dey do as I wan do
Jẹ kan ma lọ jumbo by jumbo
Ogbẹni, igbẹ mi lọ n ko
Cause when we throw the money, we dey throw am bundle by bundle
Ogbẹni, igbẹ mi lọ n ko
Cause when we throw the money, we dey throw am bundle by bundle
Ogbẹni, igbẹ mi lọ n ko
Cause when we throw the money, we dey throw am bundle by bundle
Ogbẹni, igbẹ mi lọ n ko
Cause when we throw the money, we dey throw am bundle by bundle
Small things wey dem say wọn ti n kigbe mogbe
Ita mo wa, o ti pe ti mo sun'le
Taka sufe, where the ballon dey?
Do anyhow as long na me dey pay
Emi fáşą jaiye today, emi fáşą jaiye
Why you tell another person wetin I tell you?
I always like to say the truth and shame the devil
I no dey for all that kind level 'cause I no get time for the people wey too dey wurugbon láşąnu
Emi Mr no gbo nothing me I no dey hear you
Hundred thousand people when I pull up for the venue
Why e be say I still dey hustle wellu wellu?
When I get money like Tony Elumelu
When I get money like Tony Elumelu
Ogbẹni, igbẹ mi lọ n ko
Cause when we throw the money, we dey throw am bundle by bundle
Ogbẹni, igbẹ mi lọ n ko
Cause when we throw the money, we dey throw am bundle by bundle
Ogbẹni, igbẹ mi lọ n ko
Cause when we throw the money, we dey throw am bundle by bundle
Ogbẹni, igbẹ mi lọ n ko
Cause when we throw the money, we dey throw am bundle by bundle
Mo ka'wọ s'oke but I no see their hand (Bundle, bundle)
Mo ni ko jeun s'oke but I no see your hand (Bundle, bundle)
Higher, higher, eh, eh make devil shame (Bundle, bundle)
How I go know say you dey there if I no see your hand (Bundle, bundle)