HeadphonesListen here

SONG BACKGROUND

Shallipopi comments on the wealthy lifestyle that he wants. He likens it to Elon Musk’s wealth and makes several references to internet fraud.

LYRICS

Click on a highlighted line to view an annotation! 👇👇👇
wait
They call me Shallipopi
(B-) Ibile
(Busy)

All these my Southie boys (ah)
Rands e dey body
Dubai, dirhams dey body
Yankee, dolápo dey body (kuron'-kuron'-kuron'be)
Yankee, dolápo dey body (kuron'-kuron'-kuron'be)

Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto)
Eh, he na Tesla kid
Pulling up in a Tesla toy
Eh, no bitch boy
See, no go dey
Funds dey low-key, no go play
Shallipopi, I work all day
Plutomania, we fly all day

Inside that your Evian so
Another Evian dey inside
Inside that your Evian (Evian)
Another Evian dey inside ('po)
Inside that your Evian so
Another Evian dey inside
Inside that your Evian (ayy)
Another Evian dey inside
Another Evian dey inside

All these Elon Musk boys
Para dey body (dem dey vex)
BTC dey body (too much)
Money dey body (plenty)

All these Elon Musk boys (dem dey)
Para dey body (ah, dem dey vex)
BTC dey body (o por)
Money dey (ahn)
Ahn, kuron'be
Money too choke abeg
One Azul, twelve people, e no fit be my cartel (for where?)
Look at my squad, you can tell
If you no see AP, you go see Areaway take up Cartier
Ahh, all these ones (all these ones), then these ones (these ones)
These ones, when you see them make way (make way)
Evian dey (Evian dey), maga dey (maga dey)
So therefore, every day na payday (say)
I say, no go put body if you no get mind (get mind)
Unless your mind go dey (go dey)
Ah, you wan chop life, you no wan pay price (pay price)
My guy, na there you go dey (ayy)
My guy, na there you go dey (ayy)

Ayy, kuron'be
All these my Southie boys (ah)
Rands e dey body
Dubai, dirhams dey body
Yankee, dolápo dey body

Elon-lon-lon (Elon, Elon)
Elon, 'Lon (Elon)
Elon-lon-lon, Elon, Elon
Shalli what? Shallipopi
Elon-lon-lon, Elon, 'Lon
Elon-lon-lon, Elon, 'Lon
Elon-lon-lon, Elon, 'Lon
Say, eh
All these Elon Musk boys
Para dey body, eh (ah)
BTC dey body, eh
Money dey body (clear road)

All these Elon Musk boys
Para dey body (ah)
BTC dey body (ah)
Money, say
How do I pay, boss?
Send aza or send wallet
Payment received, na he credit BTC?
Now you don confirm Evian dey? (Evian dey)

Evian dey
Now you don confirm Evian dey? (Wait, wait)
Evian dey, eh
Evian dey (Evian dey)
Evian dey (Evian dey)
Evian dey (Evian dey)
Evian dey (Evian dey)

Credits

Produced by

Spiritual Beats

Written by

Crown Uzama

Release date

March 14, 2023

Missing a Song?

Can't find the lyrics you're looking for? Request any global song and we'll add it to our collection with detailed breakdowns and annotations.

Looking for more songs by Shallipopi?

Request a New Song

Help us grow our collection by suggesting songs you'd like to see on Lyric Chief.

Request Song

We typically process requests within 1-2 weeks and will notify you when your requested song is available.